“This egbon dey always dress like tech bros for gbagada”, fans drag Ed Sheeran.
Oga mie try dey spend on yourself , you dey always make me think say I get money pass you. Bros dey do like person wey do ritual, Baba con tell am make e no spend on himself.
Even with Burna boy, Baba still dress like tech bros
This guy dey always dress like bros wey dey work for cyber cafe. Werey wetin you dey use your money do ? Try dey chop your money you get am. Fans drags Ed Sheeran for always dressing like ICT man says he should be spending on himself.
I don’t know why Nigerians drags people alot. Anyways, Ed Sheeran is a man and every man must have what they likes most. In many cases we do see rich men who have alot of money but they choose to spend on cars while some chooses to invest.
Someone said Ed Sheeran spends his money on wrist watches and the lowest wristwatch in his gallery would worth $1 million. So it’s not surprising there must be something a man spends on. But Ed Sheeran from one of the explanations given by someone should atleast try dress like music artist.
Tech bros don carry girl shaa
No doubt he was seen in computer village pricing laptop